Diary of A Crazy Doctor – Val Blues
One of the most essential things in the life of a man… eh…
After food wey person go chop, after house wey man go sleep..
Di next thing na Internet…
If not for internet, how Ba’atunde go take dey search for wife?
(pardon the digression)
After internet, na im your wife fit come… (Nowadays, no girl will marry you if you don’t have good internet sef)
Na why men dey protect dem phones from dem wives be dat, ladies please take note!
Dis na Valentine time, all sorts of messages go dey your husband phone. No go dey look am…
I greet una Happy Weekend!